10/07/2022
LIFE OF A RESPONSIBLE MAN
1. NEPA don bring bill
2. Buy bread when u are coming
3. Buy Egg when u are coming
4. Gas don finish
5. Kerosine don finish
6a. Generator no gree start
6b. Buy fuel for generator when u are coming
7. Car don get flat tyre, e no gree start
8. School fees don show
9. DStv/GOtv etc don stop to dey show
10. Dem come ask for security money
11. Month don end for Lesson teacher
12. Biscuit and Happy Hour nko?
13. Dem go begin report the children to u as u dey enter
14. If u never build, Landlord matter na madding
15. Dem go still shook hand for ur pocket pack d small change join..
16. Tell u d pikin dey run temperature like say u be doctor...
17a. Buy them credit
17b. Buy them data
18. Not excluding Suya, shawama etc
19. Fridge, pressing iron, fan etc. go stop, another headache..
20. Dem still wan go amamusement park o on public holidays
21. How much be the salary sef..
I come go hospital for fever, doctor say I get High BP. How man no go get High BP..
Ontop all, u must not disappoint in the inner room.. Inner room duty is important dem go still give u instruction... "honey harder".
My brother, if nobody hail u,i dey hail o