30/09/2026
Make nobody laugh me ooo ππ I dey listen to myself and dey laugh! This my YORUBA sef, e dey sound like Chinese person one way π€·ββοΈπ
A BIG THANK YOU to my Daddy Kabiyesi Ooni Adeyeye Enitan Ogunwusi πππππΌππΌππΌ Baba press me 2 metres ooo! ππ₯
Abeg, make we appreciate our King π in the comment section. Tag him until he sees this, and let him know say we truly appreciate and donβt take this love and support for granted. πβ€οΈ
Although we don share the money since yesterday ππ, Iβm still doing a β¦200K GIVEAWAY tonight LIVE from 9PM β 11PM, because tomorrow na my birthday! πππ°
βDΓΓ¨ tΓ³ nΓnΓΊ nkan onΓnkanβ ππββοΈπββοΈπββοΈ
See you all tonight! π₯β