31/05/2026
ROOT CAUSE is not far from you 👌
We have been preaching alot about how we have been using Holistic Natural Remedies, lifestyle and knowledge of our healthy holistic natural forefathers to take cønquer plenty plenty things wey Dem say e dey Incürable
So e get one period like that, 3 women were using our Holistic Natural Remedies to cønquer cåncër
Months going, no improvement,
The thing come dey Wonder us cos how can 100days go and no positive improvement
Omo, we no rest o cos is better we tell you say we no fit work with you than come collect your ego and you no go see result
God forbid it o cos if we do that, Nature go punish us wwll well
Nobody have any right to use pipo lïíves to g@mble and w0rst come be say, if you come dey use nature dey lie to dey G@mble with lïïves, honestly The way Karma go fïnish the person ehhh,
In his or her next lïfe, he or she no go try am 👌
So we come Dey investigate to know why the women no dey get improvement and something flash one of our Senior team to ask them this question
"Please, are you people 0n c0ntråceptive pïllß?"
Their answer was YES
Omo, we just pause and put head f0r ground cos this thing for ståin our intêgrity and next them go come dey dråg us say we collect ego for holistic remedies and e no work
Oh chimuo 😩😩😩😩
As them give us their answer, we told them say make them no vex, we no fit do anything again until them go find way to rem0ve the C0ntråceptive Pïllß, plan etc them put in their body o cos now,
we no need any prophet to tell them say C0ntråceptive pïllß, plans, etc no good at all
E dey bl0cks una hōrmones, e dey wëakens your immune system etc
The body no dey understand artificial things,
Them carry something Wey dey strånge Dey put inside una body and t0ld una say na to prevent una
Prevent weti kwanu ehhh 😩😩😩
How something wey dey bl0cks your h0rmones balancing be something Wey good🙄🙄🙄🤔
Why una no dey ever ask vital questions to una m0dern knowledge people, why ehhh 🙄🤔
They create things to mïmïc the natural things, how una thing say e go work or e even good at first place 🙄🙄🤔😩😩
Where una don see or hear say Photocopy dey be like Original, where 🙄🤔🤔
Even if e try to do like original, in a shorter peri0d e go fåil and w0rst be say, you go dey on pïllß for life to dey manage the photocopy
Just like pipo wey dey do Kïdnêy trånsplånt, they go Dey on pïllß f0r life and the Post pïllß no be small ego o so you know 😩
So, is that not highest rate of 1nsanity 🙄🙄🤔 and una go dey claim say una wise 😩😩😩🤦💔
Anyway base on our experiences, if you no know you dey on some artificial things like c0ntråceptive, pïllß etc, tell us so we know fast fast and not be wasting each other time Biko 🙏
We dey try our best to dey tell una the truth but una no dey won gree so we no go f0rce una at all
Some Dey wait for God to come down and tell them say C0ntråceptive pïllß plans etc no dey healthy,
We dey tell 'una Happy Waiting On God o' , 🙏🤗🤗🤗
Biko make we st0p here o,
But see our Holistic Natural 70 years Papa na
See as skin dey glow,
See muscle dey cry 😄
See fitness na
Shebi them say old age Dey give sïckness abi, 🙄
Oya see us living 70 years stronger, active, healthier, natural effortlessly without taking any pïllß or mëdicåtiōns 💚 💚 💚
We are living proof and evidence say Natural Holistic Remedies lifestyle and knowledge of our healthy holistic natural forefathers be the BEST over all the best 👌
Na Natural, Hëalthy long lives full in abundance so na you know Weti you dey find up and d0wn in artificial things o
Biko our Ancient Palm kernel Soap dey for our skin care o, no chëmical, just pure from the soil to help us hëal from crawcraw, lapka lapka, eczema, stubborn pimples, rashes, dandruff, skin redness etc
Our Ancient Palm kernel Soap dey help keep our skin free from chëmïcals and chrønic sīckness
Evidence full around us, we dey practice weti we dey preach always ☺️☺️💚💚💚
See our 70 year young Holistic Natural Papa na ☺️☺️☺️💚💚💚❤️❤️❤️❤️
Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Holistic Natural Principles Of Nature
We are the children of our Healthy naturopathic holistic natural forefathers, we use our holistic natural remedies, lifestyle and knowledge to hëal our body from anything they said is Incüråble, to revive our body and stay healthy fit, we don't take pïllß or even påin kïller, our foods, lifestyle are our medicine daily
We are not in anyway a medical doctors or practitionals so we don't give medical solutions or Advice, if you want medical advice or solutions kindly go meet your medical doctors or practitionals
For any of our Healthy forefather holistic natural remedies, lifestyle services, knowledge, kindly send us a WhaaatsApp massage to
091-1788-7836
Much love